A bold, Gen Z-inspired anthem about resilience and standing strong against opposition.
Lyrics
I don talk am before
And I go still talk am again
Who be the baga wey talk say
we no go Hama for this game
YOUR FADA
Your fada your fada
The fada that hindered your fada to further
Me I no dey bother
I just do my best and and put all of them under
Shokologobangoche
Labalaba everyday
Why why
Make una no use me play
Make una no use me play
Dem dey feel am 123
123 123
E dey sweet like ABC
ABC ABC
I dey play am do re mi
Do re mido remi
E dey sweet like ABC
This little light of mine
I’m gonna let it shine
I go wine and dine
Omo till the end of time
I go shak ogogoro
Pop smoke like there’s no tomororo
No dey jisorororo
On my way to sokoto
I go shak ogogoro
Pop smoke like there’s no tomororo
I don wear my shokoto
CHORUS
Make you no dey try me 3X
Make you no dey whyne me 2X
shey you no dey gboro
Everyday na holiday
Making money everyday
Balling balling everyday
Everyday na holiday
Making money everyday
Balling balling everyday
Everyday na holiday
Making money everyday
Balling balling everyday





