Skip to content Skip to footer

IMAGINE

A creative piece that delves into wild and weird imaginations, exploring the power of the mind.

Lyrics

Because of you I write a symphony

Going back and forth my balcony

Hustle anyhow to make money

IMAGINE{IYEH}

Person go call

Your phone go ring ring ring

And the thing dey make me wondering

All you want na make I bring bring bring

IMAGINE

 

Wetin I never do to show you say my love na real

Wetin I go do to make you feel my jamboree

Wetin I never do to show you say my love for real

Wettin I go do to make you feel my jamboree

 

Hey for where

Asanwa dem say na me be damboroba

Before na me be Casanova

Now you dey use me jangolovah

 

Its not just all about the big bumbum

For the records we go go London

Inside bedroom we go lick tomtom

Imagine say I give you bale tell you pele

Imagine say you get the belt born ejimeh

Imagine say all our adura don dey wole

IMAGINE

 

Wetin I never do to show you say my love na real

Wetin I go do to make you feel my jamboree

Wetin I never do to show you say my love for real

Wetin I go do to make me feel my jamboree

Leave a comment

Okafor Alexander Junior, popularly known as Black Jesus, is a Nigerian artist with a deep-rooted passion for music.
Follow On 📱
Quick Links 🔗
I am Social 😎
AfriSQuare © 2025. All Rights Reserved. | Made with ❤️