A message-driven song addressing the youth’s obsession with wealth and their unwillingness to pay the price for success. It serves as a reality check, urging young people to adopt the right mindset.
Lyrics
INTRO : turn the lights on [Black Jesus}
Ekelebe don dey rock and roll
Egunje na the rolling stone
So many stories remain untold
Judiciary na chop and go
Brothers killing on brothers
For wetin dem go die leave go
Ritual killings and others
Society don rotten go
I hail you
calling from a distance
I beg you
No dey tell me nonsense
It takes patience to buy the Benz
You too rush am you jump the fence
Shine your lights on us
[turn your lights on}
We aremortals here
Teach us how to live
{teach us to live}
And the way to go
{and the way to go}
Santaria Mama’s little girl
Teenager getting do wild
She geti bele comot the bele
She get am again comot am again
Chaiiii.GEN Z say Yahoo
The scam naim be school
Dem no fit wait for kukurooo
No conscience na money dey rule





